CHORUS
As e dey pain dem
E dey sweet us
As e dey sweet us
Omo e go pain dem
VERSE
As I dey praise You papa
Dem say I dey maga
Dem no know say Your goodness
Make me mega
See as dem change my status
From labour to favour
Everywhere I go dem dey halla
Hallelujah
PRE-CHORUS
As e dey pain dem
E dey sweet me
As e dey sweet me
Omo e dey pain dem
CHORUS
As e dey pain dem
E dey sweet us
As e dey sweet us
Omo e go pain dem
CALL 1
As I dey praise You
I dey tell dem say na You be alpha
Make dem come see wetin
You do for my life
CALL & RESP
Jehovah
(You are the most high)
Jehovah
(You are the most high)
I say, Jehovah
(You are the most high)
As e dey pain dem
Omo e go sweet us
CALL 2
Look at my life
And my big testimony
Even your money no go fit change my story
CALL 3
Shey you dey tell me say
I no go make am
Jesus don step in my case
I don make am
CALL 4
Enemies go rage like a flood to stop you
Jesus go raise standards wey go joke dem
CHORUS
As e dey pain dem
E dey sweet us
As e dey sweet us
Omo e go pain dem
CALL 5
Omo when dem see me
My brother dem dey standby
The goodness and mercies of Jehovah
Dey make dem stagger
1 comment
Kindly tell us how this song has blessed you.