INTRO
Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It’s your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
VERSE
One thing for sure,
You no fit pull me down
‘Cause I’ve been lifted higher
God dey my side
I no fit fall for ground
Yes I’ve been lifted
Dare not touch, I’m the apple of God’s eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
BRIDGE
Fly like an eagle
Roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
CHORUS
Kele ya
Kele ya
Kele ya… oh oh oh oh!
Kele ya
Kele ya
Kele ya… ome mma!
VERSE
With you I no dey fear anything at all
With you I no dey shake I no dey tremble
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knows!
I no go let you go
You dey blow my mind
OUTRO
Rock town in the building
Rich boy, I’m a rock star
You dey blow my mind