[et_pb_section bb_built=”1″ admin_label=”section” background_color=”rgba(188,188,188,0.08)” _builder_version=”3.0.94″ custom_padding=”0px|0px|0px|0px”][et_pb_row admin_label=”row” custom_padding=”40px|0px|40px|0px” _builder_version=”3.0.94″ background_size=”initial” background_position=”top_left” background_repeat=”repeat”][et_pb_column type=”4_4″][et_pb_button button_text=”Download Song” _builder_version=”3.0.94″ button_alignment=”left” custom_button=”on” button_bg_color=”#095292″ button_border_radius=”0px” button_icon=”%%114%%” button_text_color=”#ffffff” button_icon_placement=”left” custom_padding=”|||” url_new_window=”on” background_layout=”light” module_id=”single_download_btn” button_url=”http://k003.kiwi6.com/hotlink/i7aypu5smc/Minister_Kenn_-_Na_Your_Hand.mp3″ /][et_pb_text _builder_version=”3.0.94″ background_size=”initial” background_position=”top_left” background_repeat=”repeat” background_layout=”light”]
INTRO
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Ihhh Iyeh!!!!
Ahan!
“Some of una think say
That miracle
That favour
That blessing
Wey you dey enjoy
You think say na your power
My brother no be your power
No be your hustle ooo
If no be baba GOD wey dey by your side
Ah! E for no happen ooo
So, if you know say na GOD do am for you
Follow me sing….”
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh
Ihhh Iyeh!!!!
Ahan!
“Oya now!
Time don reach to give baba GOD the praise ooo eeh
Baba if no be you where I for dey? thank you oo my Papa
I dey hail you, I dey hail you jehovah”.
Take all the glory GOD yeah
Take all the worship ooo
C’mon!
If I hear!
VERSE
If I hear say
No be you do this miracle
No be you turn this situation around
Papa I know say
Na you dey do this kind thing
What a mighty GOD you are
If I hear say
No be you give me victory
No be you shame all my enemies
Papa I know say
Na you dey do big big things
What a mighty GOD you are /2x
CHORUS
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh /2x
VERSE
If I hear say
No be you move this mountain
No be you do the impossible
Papa I know say
Na you dey do this kind thing
What a mighty GOD you are
If I hear say
No be you open this door
No be you turn things around for me
Papa I know say
Na you dey do big big things
What a mighty GOD you are
CHORUS
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh /3x
BRIDGE
Ahan!
Ihhh Iyeh!!!!
Obotondi iyeh…Iyeh
iyeh iyeh…Iyeh
iyeh iyeh…Iyeh
iyeh iyeh Iyeh…Iyeh
iyeh iyeh Iyeh…Iyeh
iyeh iyeh Iyeh…Iyeh
C’mon everybody
CHORUS
Na your hand do this one iyeeeeeeh
No be my power and connection eeeeeeh
Na your hand do this one
Oghene doh doh doh
Doh doh doh /4x
CALL & RESP
Oghene doh doh doh… doh doh doh
Oghene doh doh doh… doh doh doh
Oghene doh doh doh… doh doh doh
Oghene doh doh doh… doh doh doh
[/et_pb_text][/et_pb_column][/et_pb_row][/et_pb_section]
2 comments
God bless you for this song, can’t stop listening to it. I give God all the glory for where I am and trust Him to take me to greater height.
This song has definitely imparted me. It is the song that best depicts my true feelings and the words I daily want to give God for every miracle performed and yet to be performed. It is the song that I’ve tagged ‘my Testimony song’