CHORUS
Oga Jesus eh
I dey with You eh
Oga Jesus eh
I know You dey like am
When I sing for church eh
I’m in love with You eh
Oga Jesus eh
Oga na master Jehovah
VERSE
I call You boss
The way You carry my cross
See open doors
Favour just dey find us
Who wants to curse
Person wey God endorse
No be by force
E go pay if you go to church
Together, forgather
We gather to the Father /2x
We go dey hail oo
VERSE
I salute you Jehovah
I praise You forever
Na You alone I know
Na You alone I serve
Oga boss You sure
Salvation wey sure
Na You alone I Praise
Na You alone I raise
Together, forgather
We gather to the Father /2x
We go dey hail oo
CALL & RESP
Oga Jesus eh
Oga na master Jehovah
Master of the universe
Oga na master Jehovah
Emperor and king
Oga na master Jehovah
Baye ti nkosi
Oga na master
…enriching your world with music